Fakaza

Moses Bliss - Nothing

Posted by Moses Bliss on May 20, 2024

Information

Title: Nothing
Artist: Moses Bliss
Album: Nothing
Release Year: 2023
Duration: 3:36
Size: 4.94 MB
Source: YouTube

Moses Bliss - Nothing Lyric

Nothing wey God no fit do
Nothing wey God no fit do
E no matter wetin you dey go through
Make you no forget
Nothing wey God no fit do

Nothing wey God no fit do
Nothing wey God no fit change oo
E no matter wetin dem be tell you
I'm here to tell you
Nothing wey God no fit do

No man wey God no fit bless
No man wey God no fit help oo
E no matter wetin you dey go through
I have come to tell you
No man wey God no fit bless

No man wey God no fit lift (ah)
No man wey God no fit lift
E no matter wetin you dey go through
Make you no forget
No man wey God no fit lift

No door wey God no fit open, hey
No door wey God no fit open
E no matter
Wetin you dey
Go through
I'm here to tell you
No door wey God no fit open, yeah

No man wey God no fit heal
No man wey God no fit touch oo
I've never seen the righteous forsaken
Never seen the sea begging bread
I'm here to tell you
No man wey God no fit heal

Nothing wey God no fit do
Eh, eh
Nothing wey God no fit do
E no matter wetin you dey go through
I'm here to tell you
Nothing wey God no fit do

E no matter wetin you dey go through
Make you no forget
Nothing wey God no fit do

Related Posts

Moses Bliss - Too Faithful

Moses Bliss - Too Faithful

Moses Bliss 6:11
Moses Bliss - Carry Am Go

Moses Bliss - Carry Am Go

Moses Bliss 2:37
Moses Bliss - Bigger Everyday

Moses Bliss - Bigger Everyday

Moses Bliss 6:13
Moses Bliss - Miracle

Moses Bliss - Miracle

Moses Bliss 4:13
Moses Bliss - For life

Moses Bliss - For life

Moses Bliss 3:51
Ebuka Songs - New Generation

Ebuka Songs - New Generation

Ebuka Songs 10:49
Jesus Oh

Jesus Oh

4:16
Moses Bliss - We Prevail

Moses Bliss - We Prevail

Moses Bliss 3:44
Moses Bliss - Love Love

Moses Bliss - Love Love

Moses Bliss 3:07
Limoblaze - Grateful

Limoblaze - Grateful

Limoblaze 3:45
Moses Bliss - Perfect For Me

Moses Bliss - Perfect For Me

Moses Bliss 2:46
Moses Bliss - Taking Care

Moses Bliss - Taking Care

Moses Bliss 3:00
Moses Bliss - You I Live For

Moses Bliss - You I Live For

Moses Bliss 5:19
Moses Bliss - Zoe

Moses Bliss - Zoe

Moses Bliss 8:34
Moses Bliss - In Your Hands

Moses Bliss - In Your Hands

Moses Bliss 6:07
Moses Bliss - The One

Moses Bliss - The One

Moses Bliss 9:14
Moses Bliss - Count On Me

Moses Bliss - Count On Me

Moses Bliss 5:07
Deitrick Haddon - Yesu (Jesus)

Deitrick Haddon - Yesu (Jesus)

Deitrick Haddon 3:56
Moses Bliss - Glory

Moses Bliss - Glory

Moses Bliss 10:33
Moses Bliss - Meditate

Moses Bliss - Meditate

Moses Bliss 3:09
Moses Bliss - Ima Mfo

Moses Bliss - Ima Mfo

Moses Bliss 5:19
Moses Bliss - Never seen

Moses Bliss - Never seen

Moses Bliss 5:41
Jimmy D Psalmist - This can only be God

Jimmy D Psalmist - This can only be God

Jimmy D Psalmist 3:39
Moses Bliss - Royalty

Moses Bliss - Royalty

Moses Bliss 3:50
Moses Bliss - I Prepare

Moses Bliss - I Prepare

Moses Bliss 5:31
Moses Bliss - Nothing

Moses Bliss - Nothing

Moses Bliss 3:36
Moses Bliss - Perfection

Moses Bliss - Perfection

Moses Bliss 3:58
Moses Bliss - God Is Real

Moses Bliss - God Is Real

Moses Bliss 4:29
Moses Bliss - One Yes

Moses Bliss - One Yes

Moses Bliss 6:12
Moses Bliss - Spotlight

Moses Bliss - Spotlight

Moses Bliss 5:50
Moses Bliss - Hail Your Name

Moses Bliss - Hail Your Name

Moses Bliss 3:57
Moses Bliss - Powerful Name

Moses Bliss - Powerful Name

Moses Bliss 10:48
Godfrey Gad - Kabash

Godfrey Gad - Kabash

Godfrey Gad 3:42
Chris Morgan - Ayaya

Chris Morgan - Ayaya

Chris Morgan 5:39
Grace Lokwa - My God

Grace Lokwa - My God

Grace Lokwa 3:26
Moses Bliss - Akorede

Moses Bliss - Akorede

Moses Bliss 4:01
Grace Lokwa - Only You

Grace Lokwa - Only You

Grace Lokwa 6:14
Joepraize - I HAVE SEEN

Joepraize - I HAVE SEEN

Joepraize 6:53
Adaora - Chain Breaker

Adaora - Chain Breaker

Adaora 5:31
Daniel Mylez - The Victory

Daniel Mylez - The Victory

Daniel Mylez 3:08
Lily Perez - Mind blowing

Lily Perez - Mind blowing

Lily Perez 6:28