Fakaza

Ayra Starr - Rush

Posted by Ayra Starr on May 9, 2024

Information

Title: Rush
Artist: Ayra Starr
Album: 19 & Dangerous (Deluxe)
Release Year: 2022
Duration: 3:06
Size: 4.26 MB
Source: YouTube

Ayra Starr - Rush Lyric

(Vibez)
Ta-ta-ri
Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri
Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa

Sabi girl no dey too like talk
Animals dey in human form
Padi man, nobody like work
But you must hustle if you wan chop
E no finish, dem wan fight us
If them dey run, dem no fit catch up
I no dey form say I too righteous
No come dey form say you too like us

Me no get the time for the hate and the bad energy
Got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind, no wan hear what they wan telly me
Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush

But e dey rush (e dey rush)
E dey rush well, well, e be much (e be much)
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah
E dey rush (e dey rush)
E dey rush well, well, e be much (e be much)
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (there's no dulling with us, oh)

Pa-pa-ri (oh)
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri (yeah)
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri-pa
Ta-ra-pa-pa-ri-pa

Jofunmi Japata, I dey go Ghana (yeah)
You never touch, you dey form papas (yeah)
Which kind money we never see before?
Kosi elomi, got me feeling I'm the one
Aje, aje, aje, can never take my cake away, aje
You can't count my grace
I just dey my lane, my lane

Me no get the time for the hate and the bad energy
Got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind, no wan hear what they wan telly me
Kudi na my fantasy (yeah, yeah)
Dem wan dey check if my tap e no rush (yeah)

But e dey rush (e dey rush)
E dey rush well, well, e be much (e be much)
Na God dey make my tap, e dey rush (yeah)
The kind money we touch, yeah
E dey rush (e dey rush)
E dey rush well, well, e be much (e be much)
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (there's no dulling with us)

'Cause e dey rush
E dey rush well, well, e be much
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch
E dey rush
E dey rush well, well, e be much
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (there's no dulling)

Yeah, yeah
Yeah, yeah
Mmh, ah

Related Posts

Rvssian - Santa

Rvssian - Santa

Rvssian 3:14
Ayra Starr - Rush

Ayra Starr - Rush

Ayra Starr 3:06
Ayra Starr - Commas

Ayra Starr - Commas

Ayra Starr 2:38
Crayon - Ngozi

Crayon - Ngozi

Crayon 3:42
Ninho - No love

Ninho - No love

Ninho 3:23
Ayra Starr - Sability

Ayra Starr - Sability

Ayra Starr 2:47
Ayra Starr - Bloody Samaritan

Ayra Starr - Bloody Samaritan

Ayra Starr 3:07
Ayra Starr - Rhythm & Blues

Ayra Starr - Rhythm & Blues

Ayra Starr 2:25
Tyla - Girl Next Door

Tyla - Girl Next Door

Tyla 3:01
Tiwa Savage - Stamina

Tiwa Savage - Stamina

Tiwa Savage 2:47
David Guetta - Big FU

David Guetta - Big FU

David Guetta 2:42
Ayra Starr - Away

Ayra Starr - Away

Ayra Starr 2:50
Skip Marley - Jane

Skip Marley - Jane

Skip Marley 3:23
Bien - My Baby

Bien - My Baby

Bien 3:10
Ayra Starr - Rush (Sped Up)

Ayra Starr - Rush (Sped Up)

Ayra Starr 2:35
DJ Big N - How Many Times

DJ Big N - How Many Times

DJ Big N 3:12
Ayra Starr - Fashion Killer

Ayra Starr - Fashion Killer

Ayra Starr 2:57
Darkoo - Disturbing U

Darkoo - Disturbing U

Darkoo 2:32
Ayra Starr - Sare

Ayra Starr - Sare

Ayra Starr 2:35
Ayra Starr - ASE - A COLORS SHOW

Ayra Starr - ASE - A COLORS SHOW

Ayra Starr 2:45
Ayra Starr - Sability (Sped Up)

Ayra Starr - Sability (Sped Up)

Ayra Starr 2:25
Ayra Starr - Lonely Refix

Ayra Starr - Lonely Refix

Ayra Starr 2:44
Ayra Starr - Cast (Gen Z Anthem)

Ayra Starr - Cast (Gen Z Anthem)

Ayra Starr 2:46
Ayra Starr - Lonely

Ayra Starr - Lonely

Ayra Starr 3:09
Ayra Starr - Memories

Ayra Starr - Memories

Ayra Starr 2:36
Ayra Starr - Running

Ayra Starr - Running

Ayra Starr 2:23
Ayra Starr - Ija

Ayra Starr - Ija

Ayra Starr 3:15
Ayra Starr - Ase

Ayra Starr - Ase

Ayra Starr 2:47
Ayra Starr - Karma

Ayra Starr - Karma

Ayra Starr 2:49
L.A.X - Options

L.A.X - Options

L.A.X 2:56
Ayra Starr - Toxic

Ayra Starr - Toxic

Ayra Starr 2:37
Ayra Starr - DITR

Ayra Starr - DITR

Ayra Starr 2:13
Ayra Starr - In Between

Ayra Starr - In Between

Ayra Starr 3:16
Ayra Starr - Bridgertn

Ayra Starr - Bridgertn

Ayra Starr 3:22
Ayra Starr - Amin

Ayra Starr - Amin

Ayra Starr 2:28
Boj - Line Of Fire

Boj - Line Of Fire

Boj 4:15
Ayra Starr - Stars

Ayra Starr - Stars

Ayra Starr 2:04
Manny Norté - Worth My While

Manny Norté - Worth My While

Manny Norté 3:26
NATIVE Sound System - Runaway

NATIVE Sound System - Runaway

NATIVE Sound System 3:41
Ayra Starr - Sability (Mixed)

Ayra Starr - Sability (Mixed)

Ayra Starr 1:09
Tiwa Savage - Stamina (Mixed)

Tiwa Savage - Stamina (Mixed)

Tiwa Savage 1:39
Samuel Alexandre - Green Karma

Samuel Alexandre - Green Karma

Samuel Alexandre 2:05
Tiwa Savage - Stamina (Mixed)

Tiwa Savage - Stamina (Mixed)

Tiwa Savage 1:41
Ayra Starr - Sability (Mixed)

Ayra Starr - Sability (Mixed)

Ayra Starr 1:51