Fakaza

Shallipopi, Fireboy DML & Zlatan - Elon Musk (Remix)

Posted by Shallipopi, Fireboy DML & Zlatan on May 20, 2024

Information

Title: Elon Musk (Remix)
Artist: Shallipopi, Fireboy DML & Zlatan
Album: Elon Musk (Remix)
Release Year: 2023
Duration: 3:25
Size: 4.69 MB
Source: YouTube

Shallipopi, Fireboy DML & Zlatan - Elon Musk (Remix) Lyric

Wait
They call me Shallipopi
(B) Ibile
(Busy)

All these my Southy boys (ah)
Rands e dey body
Dubai, dirhams dey body
Yankee, dolapo dey body (kúrò ń bẹ)

Elon Musk sef na Pluto boy (Pluto)
Eh, he na Tesla kid
Pulling up in a Tesla toy
Eh, no bitch boy
See, no go dey
Funds dey low-key, no go play
Shallipopi, I work all day
Plutomania, we fly all day

Inside that your evian so
Another evian dey inside
Inside that your evian (evian)
Another evian dey inside
Inside that your evian so
Another evian dey inside
Inside that your evian
Another evian dey inside

All these Elon Musk boys
Para dey body (dem dey vex)
BTC dey body (too much)
Money dey body (plenty)
All these Elon Musk boys (dem dey)
Para dey body (ah, dem dey vex)
BTC dey body (o pọ)
Money dey (ahn)

It's the remix of the remix (e rọra)
You know the steeze (e rọra)
Roll cannabis, your baka like Tesla I got the keys (e rọra)
I stack (e rọra), I smoke (e rọra)
I puff and pass (e rọra)
I loud (e rọra)
I choke, I jododo 'til I reach high cloud (e rọra)
Abena please, no dey doubt, e no be clout, my sekere no dey bounce
No go dey show, no dey proud, idan no dey bow
Only when I wan kiss you down there
Bad girl, say she wanna fuck to the anthem

All these Elon Musk boys
Para dey body (dem dey vex)
BTC dey body (too much)
Money dey body (plenty)
All these Elon Musk boys (dem dey)
Para dey body (ah, dem dey vex)
BTC dey body (o po)
Money

Ahn, kúrò ń bẹ
Money too choke abeg
One Azul, twelve people, e no fit be my cartel (for where?)
Look at my squad, you can tell
If you no see AP, you go see Areaway take up Cartier

Ahh, all these ones (all these ones), then these ones (these ones)
These ones, when you see them make way (make way)
Evian dey (evian dey), maga dey (maga dey)
So therefore, every day na payday (say)
I say no go put body if you no get mind (get mind)
Unless your mind go dey (go dey)
Ah, you wan chop life, you no wan pay price (pay price)
My guy, na there you go dey (ayy)
Ayy, kúrò ń bẹ

All these my Southy boys (ah)
Rands e dey body
Dubai, dirhams dey body
Yankee, dolapo dey body

Elon-lon-lon (Elon, Elon)
Elon, 'Lon (Elon)
Elon-lon-lon, Elon, Elon
(Shalli what?) Shallipopi
Elon-lon-lon, Elon, 'lon
Elon-lon-lon, Elon, 'lon

How do I pay, boss?
Send aza or send wallet
Payment received, na he credit BTC
Now you don confirm evian dey? (evian dey)
Evian dey
Now you don confirm evian dey?
Evian dey, eh

Evian dey (evian dey)
Evian dey (evian dey)
Evian dey (evian dey)
Evian dey (evian dey)

Related Posts

Shallipopi - ASAP

Shallipopi - ASAP

Shallipopi 2:41
Shallipopi - High Tension

Shallipopi - High Tension

Shallipopi 3:01
Shallipopi - Oscroh (Pepperline)

Shallipopi - Oscroh (Pepperline)

Shallipopi 2:45
Shallipopi - Ex Convict

Shallipopi - Ex Convict

Shallipopi 3:23
Shallipopi - Elon musk

Shallipopi - Elon musk

Shallipopi 3:16
Shallipopi - Find Me

Shallipopi - Find Me

Shallipopi 2:27
Shallipopi - Things on Things

Shallipopi - Things on Things

Shallipopi 3:17
Shallipopi - 100

Shallipopi - 100

Shallipopi 2:53
Shallipopi - Evil Receive

Shallipopi - Evil Receive

Shallipopi 3:52
Shallipopi - New Cat

Shallipopi - New Cat

Shallipopi 2:03
Shallipopi - Dey

Shallipopi - Dey

Shallipopi 2:56
Shallipopi - Speedometer

Shallipopi - Speedometer

Shallipopi 3:34
Shallipopi - Trees

Shallipopi - Trees

Shallipopi 2:19
Shallipopi - Never Ever

Shallipopi - Never Ever

Shallipopi 2:25
Shallipopi - Start Am

Shallipopi - Start Am

Shallipopi 2:55
Shallipopi - Sharpiru

Shallipopi - Sharpiru

Shallipopi 3:29
Tekno - So what?

Tekno - So what?

Tekno 2:45
Shallipopi - Jonze

Shallipopi - Jonze

Shallipopi 3:14
Shallipopi - More Than Me

Shallipopi - More Than Me

Shallipopi 2:37
Shallipopi - Iyo

Shallipopi - Iyo

Shallipopi 2:30
Shallipopi - Ahead Ahead

Shallipopi - Ahead Ahead

Shallipopi 3:33
Shallipopi - Eazy

Shallipopi - Eazy

Shallipopi 2:43
Shallipopi - Jungle

Shallipopi - Jungle

Shallipopi 3:13
Tega boi dc - Child's Play

Tega boi dc - Child's Play

Tega boi dc 2:32
Shallipopi - Elon Musk (Remix)

Shallipopi - Elon Musk (Remix)

Shallipopi 3:01
Shallipopi - Sharpiru

Shallipopi - Sharpiru

Shallipopi 3:29
Shallipopi - Elon Musk (Mixed)

Shallipopi - Elon Musk (Mixed)

Shallipopi 1:36
shallipopi - Free Beat

shallipopi - Free Beat

shallipopi 2:30
Shallipopi - Shaka

Shallipopi - Shaka

Shallipopi 2:36
Shallipopi - Obapluto (Mixed)

Shallipopi - Obapluto (Mixed)

Shallipopi 1:26
Shallipopi - Gra Gra

Shallipopi - Gra Gra

Shallipopi 2:15
Shallipopi - Obapluto (Mixed)

Shallipopi - Obapluto (Mixed)

Shallipopi 2:12
Shallipopi - Ex Convict (Mixed)

Shallipopi - Ex Convict (Mixed)

Shallipopi 1:03
Shallipopi - Elon Musk (Mixed)

Shallipopi - Elon Musk (Mixed)

Shallipopi 1:31
Shallipopi - Ex Convict (Mixed)

Shallipopi - Ex Convict (Mixed)

Shallipopi 1:26
Shallipopi - Obapluto (Mixed)

Shallipopi - Obapluto (Mixed)

Shallipopi 0:31
Shallipopi - Elon musk (mixed)

Shallipopi - Elon musk (mixed)

Shallipopi 1:04
Shallipopi - Shapiru (Mixed)

Shallipopi - Shapiru (Mixed)

Shallipopi 0:47
Shallipopi - Sharpiru (Mixed)

Shallipopi - Sharpiru (Mixed)

Shallipopi 1:28
Shallipopi - Shapiru (Mixed)

Shallipopi - Shapiru (Mixed)

Shallipopi 1:06
dJ B BOI - So What

dJ B BOI - So What

dJ B BOI 1:27