Fakaza

Johnny Drille - Palava

Posted by Johnny Drille on June 3, 2024

Information

Title: Palava
Artist: Johnny Drille
Album: Palava
Release Year: 2024
Duration: 2:36
Size: 3.57 MB
Source: YouTube

Johnny Drille - Palava Lyric

Johnny Drille

( Na na na na na)

Ten over ten I dey over calculate
I dey pray and fast I dey meditate
Another kasala every other day
Coolu my temperature e don dey raise

Rain on me
Father in heaven have mercy on me
Open heaven and rain on me
Shame my enemies wey no believe
Shadow me
Many thing wey my eye don see
I cannot tell all the wolves from sheep
Shame the enemies wey no believe

See palava
(Yo yo yo yo)
Dem no wan see pesin go farther
(Yo yo yo yo)
If you be bad belle your fada
(Yo yo yo yo)
This wan e don dey pass wahala
(Yo yo yo yo)
Hmmm

(Dey play)
Dem must to halla my name
(Dey play)
All the blessings dey come my way
I go get money like Dangote
Last last when dem see me dem go shout ekwe

Fada Fada
You know say I dey loyal
Oh make Your favour come my way
Holy Fada

See palava
(Yo yo yo yo)
Dem no wan see pesin go farther
(Yo yo yo yo)
If you be bad belle your fada
(Yo yo yo yo)
This wan e don dey pass wahala
(Yo yo yo yo)
See palava
(Yo yo yo yo)
Dem no wan see pesin go farther
(Yo yo yo yo)
If you be bad belle your fada
(Yo yo yo yo)
This wan e don dey pass wahala
(Yo yo yo yo)
See me see wahala

One day I know I go make am
So I no dey bother ah
One day
Some day

Related Posts

Johnny Drille - Believe Me

Johnny Drille - Believe Me

Johnny Drille 3:32
Johnny Drille - Palava

Johnny Drille - Palava

Johnny Drille 2:36
Johnny Drille - Halleluya

Johnny Drille - Halleluya

Johnny Drille 3:55
Johnny Drille - Spending

Johnny Drille - Spending

Johnny Drille 2:47
Johnny Drille - Romeo and Juliet

Johnny Drille - Romeo and Juliet

Johnny Drille 4:31
Kizz Daniel - Feran Mi

Kizz Daniel - Feran Mi

Kizz Daniel 3:17
Johnny Drille - Bad Dancer

Johnny Drille - Bad Dancer

Johnny Drille 3:53
Johnny Drille - Wait for Me

Johnny Drille - Wait for Me

Johnny Drille 4:48
Johnny Drille - For You

Johnny Drille - For You

Johnny Drille 3:46
Johnny Drille - The Best Part

Johnny Drille - The Best Part

Johnny Drille 4:12
Johnny Drille - Shine

Johnny Drille - Shine

Johnny Drille 4:41
Johnny Drille - Count On You

Johnny Drille - Count On You

Johnny Drille 3:59
Johnny Drille - Finding Efe

Johnny Drille - Finding Efe

Johnny Drille 3:01
Johnny Drille - Mystery Girl

Johnny Drille - Mystery Girl

Johnny Drille 2:34
Johnny Drille - Journey Of Our Lives

Johnny Drille - Journey Of Our Lives

Johnny Drille 3:49
Johnny Drille - Reason (JRL4) (Live)

Johnny Drille - Reason (JRL4) (Live)

Johnny Drille 2:53
Johnny Drille - ova (feat. Don Jazzy)

Johnny Drille - ova (feat. Don Jazzy)

Johnny Drille 3:24
Johnny Drille - Papa

Johnny Drille - Papa

Johnny Drille 3:43
Johnny Drille - Lover

Johnny Drille - Lover

Johnny Drille 2:49
Johnny Drille - Jumoke (JRL4) (Live)

Johnny Drille - Jumoke (JRL4) (Live)

Johnny Drille 2:48
Johnny Drille - Home

Johnny Drille - Home

Johnny Drille 2:18
Johnny Drille - Forever

Johnny Drille - Forever

Johnny Drille 3:47
Johnny Drille - loving is harder

Johnny Drille - loving is harder

Johnny Drille 2:30
Johnny Drille - Jumoke

Johnny Drille - Jumoke

Johnny Drille 2:56
Johnny Drille - Stay

Johnny Drille - Stay

Johnny Drille 2:09
Johnny Drille - My Beautiful Love

Johnny Drille - My Beautiful Love

Johnny Drille 4:10
Johnny Drille - Something Better

Johnny Drille - Something Better

Johnny Drille 3:36
Johnny Drille - Awa Love

Johnny Drille - Awa Love

Johnny Drille 4:24
Johnny Drille - MY KIND OF BROWN

Johnny Drille - MY KIND OF BROWN

Johnny Drille 3:42
Johnny Drille - Love Don't Lie

Johnny Drille - Love Don't Lie

Johnny Drille 4:07
Johnny Drille - odo (feat. Styl-Plus)

Johnny Drille - odo (feat. Styl-Plus)

Johnny Drille 2:33
Johnny Drille - Odo (JRL4) (Live)

Johnny Drille - Odo (JRL4) (Live)

Johnny Drille 3:56
Johnny Drille - ludo

Johnny Drille - ludo

Johnny Drille 2:43
Johnny Drille - sell my soul

Johnny Drille - sell my soul

Johnny Drille 3:40
Johnny Drille - BEFORE I LET GO

Johnny Drille - BEFORE I LET GO

Johnny Drille 2:37
Johnny Drille - You're Just Single

Johnny Drille - You're Just Single

Johnny Drille 1:07
Johnny Drille - CLOCKS (feat. Chylde)

Johnny Drille - CLOCKS (feat. Chylde)

Johnny Drille 2:58
Johnny Drille - lost in the rhythm

Johnny Drille - lost in the rhythm

Johnny Drille 2:16