Fakaza

YKB - pressure

Posted by YKB on June 3, 2024

Information

Title: pressure
Artist: YKB
Album: YUSFUL MUSIC
Release Year: 2023
Duration: 2:35
Size: 3.55 MB
Source: YouTube

YKB - pressure Lyric

Intro

it was a tuesday, i was in my mothers house
my sister call my mother phone say she wanna talk to me
say gbolaga, you need another option
that woman there she no dey collect pension hmm
sho ti gbo
shoro ti ye
change your ways
no delay
i know you love your hustle but it's important that you play your role hmm

so many times wey be say i no fit carry body
because say i no get money
they no dey rate me for family
so many times wey be say i no fit drop opinion
because i no get contribution
shebi my mama go hold body

oh oooh oh
for the money
for the money
for the money it's pressure

for the money
for the money
for the money
they go give you lecture

oh oooh oh
for the money
for the money
for the money it's pressure

for the money
for the money
for the money
they go give you lecture


i'm not worried about what you worry about
i get some issues i dey carry about
but you probably know nothing about it (about it)
wetin matter na say ki n ti powo
ki n ti gbowo
ki n ti fowoshowo oh ooh
she bi my mama go hold body

oh oooh oh
for the money
for the money
for the money it's pressure

for the money
for the money
for the money
they go give you lecture

oh oooh oh
for the money
for the money
for the money it's pressure

for the money
for the money
for the money
they go give you lecture

Related Posts

YKB - san siro

YKB - san siro

YKB 3:15
YKB - san siro (remix)

YKB - san siro (remix)

YKB 3:28
Tiphe - Tension (Remix)

Tiphe - Tension (Remix)

Tiphe 2:14
YKB - komplete riddim

YKB - komplete riddim

YKB 3:18
YKB - traffic

YKB - traffic

YKB 2:21
YKB - pressure

YKB - pressure

YKB 2:35
YKB - Wake Up

YKB - Wake Up

YKB 2:37
YKB - Oshofree

YKB - Oshofree

YKB 1:50
YKB - Dey Your Dey

YKB - Dey Your Dey

YKB 2:35
YKB - Imagine

YKB - Imagine

YKB 3:13
YKB - One Day

YKB - One Day

YKB 2:46
YKB - Okukupay

YKB - Okukupay

YKB 3:28
YKB - Bolatito

YKB - Bolatito

YKB 2:26
M3lon - Superstar (Re-Up)

M3lon - Superstar (Re-Up)

M3lon 3:31
DJ Brooke Bailey - Mind Games

DJ Brooke Bailey - Mind Games

DJ Brooke Bailey 2:54
YKB - Vn 2 Demola

YKB - Vn 2 Demola

YKB 1:02
Bernito - If

Bernito - If

Bernito 2:31